This life rough sha. You see people wey dey hustle like demons, dem no fit even notice money. But you see the lazy boy? Him dey live life good. Na so we hear say "Clear Road Men Dey (Money Na Water)". Even if na https://9jamix.com.ng/songs/mendey.html